You fit get belle again as soon as 8 days after you do medical abortion. If you nack, make you use contraceptives to prevent belle wey you no plan.
No, abortion medicine no dey cause problem for future belle
No, to use medicine do abortion no go make am hard for you to get belle for future.

Dis website fit need cookies wey you no go know di name and so many third party service dem to make am work well. You fit read our Terms and Conditions and Privacy Rules . As you dey continue to dey use dis site you dey gree make we do dis.