Na normal thing to feel sick, dey shit anyhow, cold dey catch, or to even feel like say your bodi dey hot during dis time. Most women dey report say dem sabi wen de belle commot because de blood kon dey slow down, and dem dey start to dey feel betta.
References
This website may require anonymous cookies and various third party services to function properly. You can read our Terms & Conditions and Privacy Policies. By continuing to use this site you are giving us your consent to do this.