Na two types of abortion medicine dey, and dem dey work in different way. Mifepristone dey block de hormone wey de belle need to grow while de ingredient wey dey inside Misoprostol na to relax de cervix and to open am (de uterus go open), and cause de uterus go contract, dis go commot de belle sharp sharp.
References
This website may require anonymous cookies and various third party services to function properly. You can read our Terms & Conditions and Privacy Policies. By continuing to use this site you are giving us your consent to do this.