Courses wey dem make specially for expert wey get interest in safe medical abortion. Make you choose di course wey dey right for you.
Dey don do dis course wey dey for internet with di goal to make people know more about abortion drug and how to get am (or do abortion with drug) for emergency help. With di information wey you go learn for dis course, you fit help to make sure say to do abortion with drugs dey safe, easy to get, and safe. Na Médecins Sans Frontières and www.HowToUseAbortionPill.org join hand togeda take produce dis course
This website may require anonymous cookies and various third party services to function properly. You can read our Terms & Conditions and Privacy Policies. By continuing to use this site you are giving us your consent to do this.